Wallahi- Na Lie
Ebri Mallam sef don wise;
Allah! My prend na di prize
Awa-ra-wa wey get beta date
I go pass you for di gate,
Sii down hia mek you wait;
Elo Lo mu lowor nibeyen fun
Chere M ebee a ka m bia, i nu?
You don com lagos fom mugun
Gofment promez, you turn neck
Lotto result na wetin yeu dey check
Na yur mumu go mek you reck,
Wallahi- na Lie
Aboki Sef don open eye,
O boi, na so naija tek bi.
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem