Tall pipo too mek peson fia
Dey go de waka
Asif se dey go fall
Di fia bi mek dey no brek
Pipo wey tall come add am slim
Na hat attack bi dat
Some cari di tu
Come no get weit
Briz fit de blow wan dey
Cari dem comot laik nailon
Go sumwia brek dem
Tias wey neva ham pesin bifor
Go jos de pour pour
Asif se na riva
(c)EKWUEME KC
This poem has not been translated into any other language yet.
I would like to translate this poem